![Dey Play](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/09/19/917a3d1c844a4b6992d9ec3b34f22de4H3000W3000_464_464.jpg)
Dey Play Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Time e no go wait o
Time e no go wait for you
Time e no go wait o
Time e no go wait for you
Ori mi ma sun
Eleda mi dakun
As I dey face my hustle
Na me know where e dey pain me for shoe
Not a preacher just a singer
Boy with rhythm from Africa
Na since 1999 mama dey tell me o
Boy you're a super super star
No dey play
No take your Bible dey play
No take your hustle dey play
Make dem no go use you dey play
No use God dey play
Omo iya mi o dey play
Na you dey think say I dey play
Shey no be my song wey you dey play?
I no fit use work dey play
No go no go play
Omo ologo no go play
No go no go play
Ouu
No go no go
If man get 99 problem
Raba go solve 98 of them
Sapa dey cause imaginary problem o
Uh uh
Door to my city I need kokoro
Helper don busy all my call call call
Orin melo ni ma ko gan gan?
Shey no dey feel melody?
Dey play
Dey play
No take your Bible dey play
No take your hustle dey play
Make dem no go use you dey play
No use God dey play
Omo iya mi o dey play
Na you dey think say I dey play
Shey no be my song wey you dey play?
I no fit use work dey play
Hmm omo iya mi o
Shey o lowo to le ya mi o?
Hmm ma lo koba mi o
Hmm ma lo whine mi o
Omo iya mi o
When I'm down ko ja mi o
Ma shey werey ko ja mi o
Still dey hustle for my mummy o