
Boys are bad Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Look at you men dey my back
Men dey my back, uh uh uh
Turn on the light
Won fe pana ogo
Awon panapana
Den wan turn off the light
Won le pana ogo, won le pana ogo
Say dey wanna conquer
They can never conquer
E Getty reason why they cally me Saint Hunta
Bye bye to rainy days cos everyday na summer
Money in the bank, bag, money in my chamber
Hustling for paper, if I no get I go wacko
Hustle make me trans (trance), now I'm musically retro
When we pull up, you no go say you no know
Hustle in my veins, na the money be my logo
24/7 poco loco
Roll up the poco jumbo
Mo ti Paste aza, make you credit aza
No story Guys dey, no Dey check am
For real, forever and forever
Making money together
Me and my guys making money forever
For real, forever and forever
Making money together
Me and my guys making money forever
Cos boys are bad, boys are bad, boys are bad, omo boys are bad
Boys are bad, boys are bad, boys are bad, omo boys are bad
Walezy Prime, my partner in crime
We no get before, but we wait for our time
Now Alhamdullulah Auzubillah, omo no be lie
Hustling and chilling, eyan Eazi effizy
Chop life gang, cos the money no get season
If you doubt us, be like say you commit treason
No go shook mouth, be like say you likee bleeding
No fit match us for life or when you're dreaming
No Dey call my phone, you be stranger, I'm busy
I know Ahmad and I know life is easy
Making money don dey simple, very easy
Squad pull up, can touch, men steazy
Ayo stay Perez, man dem I go show you pepper (Pepe)
Call me Ogadinma, I go fly you go Korea
Dollar cash dey, no go check am