
De Mo(Pose) Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
Eeh Eeh
Skubidoo
Sid mix monster
Many many things I've face but here I'm still standing
Many people say I'm just blabbing
And for the hustle I'm still grinding
Many Many things I've face but here I'm still standing
Many people say I'm just blabbing
I know Say my future bright I'm not bragging
(No capping )
From January to December mio ku oo
Omo iya mi ha se ni mo n demo
Omo baba mi ha se ni n demo
(Mo n De mO )
From January to December mio ku oo
Omo aunty mi ha se ni mo n demo
Mo n demo lo Mo n demo lo
Mo n buga lo kanto soro were emi buga won
Grace follow me anywhere ti n ba lo
Odun yii a de ni ba lo
Mo n buga lo kanto soro were emi buga won
Grace follow me anywhere ti n ba lo
Idunnu follow me anywhere ti n ba lo
Plenty people wan see ham and they wan feel ham
Bad belle people wanna kill ham
But they no fit kill ham cos they no fit kill ham
The fire burning in me Omoh you no fit kill ham
Oh God Oh God
Sebi won lomo tobasun lomago motiji tipe
Help me oh lord atelewo eni o kin tannije ni mo se fin sise
Many many things I've face
Risk I've take
Them fit talk say I craze
Despite my sins he forgive me
Then all I see is His grace
Some of my mates don Dey jail
Some don die Baba God you don try
For my life you don try some are no where to be found
And some don Peme ooo
Many many things I've face but here I'm still standing
(Standing)
Many people say I'm just blabbing
(Blabbing)
And for the hustle I'm still grinding
(No capping )
Many Many things I've face but here I'm still standing
(Ooh ooh ooh )
Many people say I'm just blabbing
I know Say my future bright I'm not bragging
(No capping )
From January to December mio ku oo
Omo iya mi ha se ni mo n demo
Omo baba mi ha se ni n demo
(Mo n De mO )
From January to December mio ku oo
Omo aunty mi ha se ni mo n demo
Mo n demo lo Mo n demo lo
Many many things I've face
Risk I've take
Them fit talk say I craze
Despite my sins he forgive me
Then all I see is His grace
Ooh ooh it's His Grace
Prakatcha