Loading...

Download
  • Genre:Afropop
  • Year of Release:2024

Lyrics

Haba Dodo.....

Amba.....


Shey na the dance e dey move me

Shey na the beat e dey move me

E get as e dey do me do me

Do me do me do me...


O baby malonogede

Splash your shekere

Nothing do you

Waja jogede... Waja jogede

Iyoooo....


D girlie 4 club

She dey dance she dey try confuse me

As d party don start

Everybody don ready come wine it

Oh no...

Atampa...atampa... atampa

Take am right

Atampa....atampa....atampa

Oh yeah...

Atampa...atampa...atampa

Take am left

Atampa...atampa...


Girlie o..girlie o...girlie o... girleo o


Haba Dodo....

Atampa katangwa

Big duck agwawa

Mai angwa Mai ganga

Is Magnito on the mic

Mai yanga

The song give shaki

E dey give kpomo too

If I give am one

Dem go go comot two

No dey drink everything wey u see for bottle

I sabi Dem I sabi Aunti Ramotu

Dem dey dance Dap dap

Everything wey Dem dey talk

Cap cap

Music wey you see so na my Jab jab

And my own department na d rap rap

I be Jay Amba na T-Pain na

To mun gama wanan Waka

Yenzu shekenan

In kudin na jeka nka Tor

Ka mikeh mana

Haba Dodo ne kenan

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status