Loading...

Download
  • Genre:Gospel
  • Year of Release:2024

Lyrics

Softhouse Productions

When the praises go up

The blessings come down

O lo lo lo lo e

When the praises go up

The blessings come down

Na na na na na e

When the praises go up

The blessings come down

Eeeeeeee

Omo Kings on the Beat


I praise you

I praise you

I praise you

Jesus I praise you

Baba I praise your name

I praise you

Baba I praise your name

I praise you

For wetin you do for me

I praise you I praise you

For miracles every day

I praise you

Baba I praise your name

I praise you I praise you

Baba I praise your name

I praise you I praise you

For battles I cannot see

I praise you I praise you

For miracles every day

I praise you I praise you


For the many many things wey you dey do for me

My heart is filled with praise

My mouth will bless your name

For all of the battles wey you fight for me

If not for your grace

I for dey inside grave

But you no gree oo

Oh papa

You shower me with love oo

Oh papa

You forgave all of my wrongs

Oh papa

That's why I go give you praise

Oh oh oh


Ooooooo

Baba I praise your name

I praise you, I praise you

Eh

Baba I praise your name

I praise you, I praise you

For wetin you do for me

I praise you, I praise you

O

For miracles every day

I praise you

Ooo

Baba I praise your name

I praise you,

Baba I praise your name

I praise you,

Baba I praise your name

I praise you, I praise you

For battles you won for me

I praise you I praise you

Oh, For miracles every day

I praise you I praise you

Oh oh oh


As I dey look my life

All I dey see na your blessings

Blessings

Your grace and your mercies

Mercies

No more stressing

Ahn ahn ahn

Even when the enemy comes around

Come around

Your love is all around

Love around

You never let me frown

Never let me down

You never let me down

Oh papa

Which kind love be dis o

Oh papa

E too much ooo Daddy

Oh papa

I nor fit repay your love oh

Oh oh oh


When money no dey

Lord you made a way

When motor no dey

Lord you made a way

When I nor get place to sleep

Lord you made a way

O When I nor get food to eat

Lord you made a way ay ay

Oh oh oh


Baba I praise your name

I praise you I praise you

Eh

Baba I praise your name

I praise you

O lo lo

For wetin you do for me yeh eh eh eh

I praise you I praise you

For miracles every day

I praise you

Ooo

Baba I praise your name

I praise you

Baba I praise your name

I praise you

Baba I praise your name

I praise you, I praise you

Oh oh oh oh

For battles you've won for me

I praise you

for saving my soul from sin

I praise you

for healing all my diseases

I praise you, I praise you

Eeeh

For my family I praise you

I praise you

For my ministry I praise you

I praise you

For my country I praise you

I praise you

For my life I praise you

I praise you

The things you do for me

I praise you

The things you saved me from

I praise you

The victory you have won

I praise you

Eh he he he he

For the hope I have in you

I praise you

Joy I've found in you

I praise you

Peace of mind with you

I praise you

The beauty of life in you

I praise you, I praise you

O lo lo lo lo lo ooo

I praise you, I praise you

Forever and ever and ever and ever I praise your name

I praise you, I praise you

Eh he he he he


This song is from a grateful heart

This song is from the one you saved

This song is from The One You Love

Baba I praise you

Daddy I praise you

If all my body were mouths

It won't be enough to sing all of your praise

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status