Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Sometimes, sometimes man go wan Colo

But watin man go do oh

Who cares if you don't have this money

Only the family, family matter for my head oh, for my head oh


Irin ajo yii no be small thing oh

No be small thing oh

If them never chop, shebi nah me fuck up, Nah me fuck up


I carry my family matter for my head up oh

Who know, who cares

Shotigbo oh, towo batan ama niriwon oh


Hello, hello, who's on the phone

Mama call me, Micheal hello

Pe okomi ope ojo meta oh, say awon aburo eh need owo


Who I go tell oh

Only family matter for my head oh

Who go help oh, only mama understand me when I go broke oh oh


Mama just call me, finish minutes ago

She tell me make I no rush, kin ma wo ago

Igba temi koni koja mi oh

Times is everything, kin jara mi oh


Aimoye ile babalawo, wey me don go

Motun lo cele motan candle oh

Shebi ki temi, kole da ni oh

Kin ba le pa owo wale, fun awon obi mi oh


I no fit lie, ojumitiri oh

Small broke, wonti ridicul mi oh

Black soap, no even work for me oh

Anywhere I go, wani kinlo bo ori oh


Shebi ori lababo , oh, oh

Aba forisa sile , nigba tori ngbeni

Nibo, lorisa wa, brother

Nibo lorisa wa ah


Irin ajo yii no be small thing oh

No be small thing oh

If them never chop, shebi nah me fuck up

Nah me fuck up


I carry my family matter, for my head oh

Who know, who cares

Shotigbo oh, towo batan ama niriwon oh


God see say, I dey try my best

Mio fe sare, trailer kolu Keke

Iya micheal coded, I owe you alot

But mafo seh, if everything start to dey set


Omo , me I no go fit forget

My love for you, I swear

No be, for here, yeah


Irin ajo yii no be small thing oh

No be small thing oh

If them never chop, shebi nah me fuck up

Nah me fuck up


I carry my family matter, for my head oh

Who know, who cares

Shotigbo oh, towo batan ama niriwon oh

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status