Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

I like this song eh, I don't just know why, I just like Am

See you señorita, see you see fine pass your Mother

The tin dey do me dada o dada o

Ahhh send the audio for me now


See you señorita, see you see fine pass your Mother

me no go fit to leave your matter

The ting they do me da da o, da da o ah

You set mah soul on fire o, fire o ah

I fall in love with you, you took me for a fool


My guys dem see you for backyard, backyard o ah

The ting they do me da da o, da da o ah

My company, they hurt to me

I can't lie, I Dey reminisce


Go find your mate

This kind love no be for me

I no do again

E get how wey you go do wey you go hail


Far away, far away

My mind is space, I'm feeling my w$$d

I'm feeling my w$$d, my eyes dey red

This thing wey you do me ,e put me for high Tension

You tell me you love me,I tell you girl don't Mention

But

You too my love,you took my love in vain,you took M love you took my love for play


And you be say I no try,but shey you no know say I For be your man,and as you say I no try,shey you No know say you be fall my hand

Shey you no know say I for be your man

I gave you love you hold it for your hand


Make you no Dey do like so o

Make you no Dey do like so

I Dey talk am so


As you give me this your love

Me no fit to carry

Me no fit to carry am go


Even if you give me your love

Me no fit to carry your love

And carry am go

But I gave you love, you hold it for your hand

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status