Life ft. Bad Boy Timz Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Sometimes I go outside just to free my mind
Cause am steadily hustling everyday and night
But the life wey we dey na the rich dey survive
Na since poor Man I don realize
Many times wey I sleep wey I no chop for night
Every night I dey talk to Allah
So I Say
Life na one no be two
So am always always grateful
Wonderful God he go surely come through
If na devil give you one he go collect two
Na why I dey hustle
To make mommy proud to dey successful
Story still long but he go clear soon
I just feel like make I remind you
O shock won bakon
Twenty nineteen when I sign
I no know how he go be mo hustle mo barapa
I no say my life na God design but if I no grind tell me how he wan take better
Many many men gather oo
But am covered by your power
So them no fit show me yawa
Kilan de baka
Fuck your anger keep your drama
Omo ologo daya daya
Thankful to jah he Dey show me love
Copy copy my pattern
Awon to ju mi lo
Dem dey hear me for cape town go down to new York whenever my gbedu drop ah
Omo oro mi malo sun sha
Dem no tell person make he buckle up
Hustle pelu good energy kole gbope lo
The story no go fit sweet if padi give up
Olorun
So I Say
Life na one no be two
So am always always grateful
Wonderful God he go surely come through
If na devil give you one he go collect two
Na why I dey hustle
To make mommy proud to dey successful
Story still long but he go clear soon
I just feel like make I remind you