Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Yeah yeah

Ahh

You dey hold my money

You dey tell me make I chill

You dey hold my money

You dey tell me make I chill

Hmmm


Make you no go do watin go make me

Come dey para oh (hmm yea)

As I come this place

I just want to flex & manya

(Oh)

No be Avenue for you to come dey bill me

Cos I no too kala oh

The least

Na for me to dey gara oh

Cos I don see who be get am before

No come get again

Lavish talk don turn to laughing stock

My brother use your head

If dem carry gun

Ogbeni make you run

Follow Capricorn

Cos who run lives to fight anoda day

Goosebumps go catch you on that day

Monocotyledon

Witti silicone

I don see things wey go make me no fit talk


As we dey come we just dey para

(If I leave my place na for money)

(And if I come your place you go sogi)

I dey for money cos I hunger

(Lie lie no be cunny)

(Cos e no go funny e go bloody)

We been dey do jeje

We no dey play again oh

(I no leave my place to come chop turkey)


(You dey hold my money)

(You dey tell me make I chill)

As we dey come we just dey para

(You dey hold my money)

(You dey tell me make I chill)

(You dey hold my money)

(You dey tell me make I chill)

I dey for money cos I hunger

(Hmm yea You dey hold my raba)

(You dey tell me make I chill)

We been Dey do jeje

We no Dey play again

(You dey hold my money)

(You dey tell me make I chill)


Once I dey on my gbana (gbana)

Allow me to turn am wellah (wellah)

Cos I no get time for mata (mata)

So make we do this togeda (geda)

Make depression kill dia papa

Na dem wey still call on my mama

Come dey tell am Say

Your pikin don dey carry dada

Psychology psy-kolo-gy

Dey affect everybody noni

My apologies for your economy

But e no get as e be

You go pay my money

Power una neva see

We all are hmm Hypocrites

E dey sweet me like

I take a gram of Jedi

You no go come tell me

How I go spend my money


As we dey come we just dey para

(If I leave my place na for money)

(And if I come your place you go sogi)

I dey for money cos I hunger

(Lie lie no be cunny)

(Cos e go funny e go bloody)

We been dey do jeje we no dey play again oh

I no leave my place to come chop turkey


You dey hold my money

You dey tell me make I chill

You dey hold my money

You dey tell me make I chill

You dey hold my money

You dey tell me make I chill

Hm yea

You dey hold my raba

You dey tell me make I chill

You dey hold my money

You dey tell me make I chill

You dey tell me make I chill

You dey tell me make I chill

You dey hold my money

You dey tell make I chill

You dey hold my raba

You dey tell me make I chill

You dey tell me make I chill

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status