![OVA ft. Tekno](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/17/b7a34eb9d9d74fa68d3c678e83ee96da_464_464.jpeg)
OVA ft. Tekno Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2020
Lyrics
OVA - Selebobo
...
[Intro]
Ahn ahn ahn
Yea
Pawa pawa
Tekno
Bobo
Sometimes I wan high all night
Some nights I an dey sober
Baby make you no toja
Everything wey dem tell you na kpola
Baby girl me I swear
I can’t lie
No be your beauty bring me closer
You dey for me when owu na sa
Anytime I call you dey answer
Ifeoma
Ifeoma
I no go do you Casanova
If you leave my own is over
Only me and you my baby
Ifeoma
Ifeoma
No let the emotions take over
Don’t tell me our thing is ova ova ova
See I go (?) like fire fire