Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2024

Lyrics

Facts man

Hmmmmmmm

Ahhhhhhhhh

Oya oya

Wheyy


Who dey check am

Gbera

Oya cool your temper

Balance

Oya puff and pass am o

Yeba

Matter pass the burner

Oya pass the burner


You for hear from me

But economy

E dey stress persin

Dis economy yeaa yeaa


Ojoroooo

Say dis governmenti pipo be like willie willie

Dem don fly away o

Ahhnnnn Ahnnnn

E dey do me like

Ojoro


Whey whey


Say dis governmenti pipo be like willie willie

Dem don fly away o

Away o


Ha

Such a nonetity

No basic amenity

NG stolen identity

Why giant of Africa dey lack maturity

Hurt the poor.. Abusing authority

Wheyy

Make I talk about am

Promise us dis and dat then fly like Labalaba

My country pipo gat to figure out a way to hammer

Ecomony hard but Heaven still dey send me manna



Ahhhah haaahhh

Ahhhah haaahhh


You for hear from me

But economy

E dey stress persin

Dis economy yeaa yeaa

You for hear from me

But economy

E dey stress persin

Dis economy yeaa yeaa


Ojoroooo

Say dis governmenti pipo be like willie willie

Dem don fly away o

Ahhnnnn Ahnnnn

E dey do me like

Ojoro

Say dis governmenti pipo be like willie willie

Dem don fly away o

Away o


You for hear from me

Dis economy

E dey stress persin

Dis economy

Ahhnnnn Ahnnnn

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status