Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Hey ye ye ye hey ye ye ye


We love we love we love we love we love we love

The music that we love

We love we love we love we love we love we love

The music that we love


Original bad man thing

Salute to them wey carry bad man thing

Some of us get one stick

Some of us won flog all dem girls yeah

Who she belong to anybody know

Anybody know something

Does Anybody know anything

Anybody know something yeah

She Dey oppress with her contents

I choose to gboju make dem boys jee

I might not make it in the process

Push it to the left me no won stress

Me and my princess

Two of us together connect

Like socket Device Detect

USB cable done connect AVG protect

For the event

I sent my love Through Infered

Na me she dey torment

Her Wink I Dey expect No more regret


She like to blow

She like the show

Feeling my parole ye

She like to pio pio pio


She like to blow

She wanna show

Feeling my parole ye

She like to pio pio pio


Oh my God

No time to rush

What a dirty thought

Focus and hush

Baby you be finest one, perfect curve

Connect to the rode and come get some

The plan na to chop and to just lock up

Feeling like say she done love up

Hennessy dripping down shots on me

Tolani Markuley come join me

We just want to drink up till the morning

Drinking into stupor to oblivion trip

I have this feeling that am feeling

Wey Dey make me come Dey reason

Wey Dey make me come Dey feel say

I Just wan flex ni, No one should stress me.


She like to glow

She like to blow

She like blow yeah

She like to pio pio pio


She like to blow

She like to glow

She like to blow yeah

She like to pio pio pio


Miss carol, she Dey feel my parole

She Dey make me want Dey do this

Make me wonder Dey do that

Make me wonder Dey pio pio pion


Hey hey hey

Hey hey hey

Hey hey hey

Hey… pio pio pio


Hey hey hey

Hey hey hey

Hey hey hey

Hey… pio pio pio

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status