
One Love Lyrics
- Genre:Alternative
- Year of Release:2024
Lyrics
One life u know
One life I live
Am living my life alone
One life
One life
One life
One life
All my life
All my life
All my I go give everything all to you all my life
And I Dey work I Dey pray make I no go fall
Enemies dem Dey Dey want make I fall
I Dey stand tall every other days oshyyyy
God they my back am the one u know
Am not a king omo me I flex around
Say anything u wish me omo u go Dey
Omo ur mind no go ever ever touch ground
And everyday I Dey live my life
You know the energy is different
Energy is different all day
So many thing wey they different
Thing wey they different all day
I no wan do the things wey go make I people vex for me oh yeah
And everything I touch omo e Dey turn to gold
Omo he Shey u know Shey u know
One life
One life
One life
One life
All my life
All my life
All my I go give everything all to you all my life
Number one for street am the king and I know say shout up my name
Number one for street am the king and I know say shout up my name
Biggie supa lieky omo wey Dey vibe go drop oya shout up my name
And I wanna drop the gbedu all the girls dem wanna dance Oya shout up my name
One love
One love
Yh yh I need love I need love yh yh
One love
Oya say one love
One love yh yh yh
And I need all the kind of love me I need for my life I say one love
Yh yh
Yh yh yh yh