aka jehovah ft. PJ josh Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2024
Lyrics
Na by God we live
On God we show no fear
We no dey fear
We no dey fear
We no dey fear
Na my turn be this
On God we stand surely
Congratulation
Only valid conversation
You and who want try to bring me down
That one na imagination
Confirmation
The way he works
E be like film
Animation
Him power dey mighty
E dey drag congregation
I will lift up his name
Higher
Aka jehovah moving me like range rover
Ehen
If you want to stop me oga you be damburuba
Ehen
You sabi you sabi
My God addi my life maggi
E gimme testimony tell me make i taste the money
Higher
Aka jehovah moving me like range rover
Ehen
If you want to stop me oga you be damburuba
Ehen
Ike m gi eje
Babahoom babahoom
I will lift up his name
Higher
Came in the world like a visitor dominating I can't even remember
Out of my belly
Shall flow rivers of living waters
Blessing and blessings dey follow me
Cups dey overflow
Who be the bar tender?
Wey!
Who be the Messiah?
Na him be my father
In the whole universe
a only God I recognize
E no matter the age the height the size but jah provide
Abi na gender
Wether na white guy or a nice guy or a black guy
I will lift up his name
Higher
Aka jehovah moving me like range rover
Ehen
If you want to stop me oga you be damburuba
Ehen
You sabi you sabi
My God addi my life maggi
E gimme testimony tell me make i taste the money
Higher
Aka jehovah moving me like range rover
Ehen
If you want to stop me oga you be damburuba
Ehen
Ike m gi eje
Babahoom babahoom
I will lift up his name
Higher
Ehen
I will lift up his name
Ehen
Higher
I will lift up his name
Higher
Ehen
I will lift up his name
Ehen
I will lift up his name