BAMENDA G'S Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Wehh Wehh
Pmj
Oh my Shawty
Girlie
Wety I no do for u
On your body
Money
I can see the melanin's Popping
Wety I no do for you
I go pull up be your Uber driver
Nganou I go fight for you
Anthony u can call me Joshua
Wety I no do for you
Make I pull up be your Uber driver
Nganou I go fight for you
Anthony you can call Me Joshua
Bamenda Gs
Pikin dem soft
Everywhere u go me I follow
U can tell me
wety dey sup
money no show me I borrow
Mm
Mm
Money no show me i borrow
Money no show me I borrow
Mm
Mm
Park your range I be Petrol seller
No go stand in kilometres
Ning Attia PIKIN for carpenter
Serve me beans make I chop
Bamenda Gs
PIKIN dem soft
Everywhere u go me I follow
U can tell me
Wety dey sup
If money no show me I borrow
Wety I no do for you
I go pull up be your Uber driver
Nganou I go fight for you
Anthony u can call me Joshua
Wety I no do for you
Make I pull up be your Uber driver
Nganou I go fight for you
Anthony you can call Me Joshua
Bamenda Gs
Pikin dem soft
Everywhere u go me I follow
U can tell me
Wety the sup
Money no show me I borrow
Mm
Mm
Money no show me i Borrow
Mm
Mm
Money no show me I Borrow
Mm
Mm
Money no show me I Borrow
Mm
Mm
Money no show me I Borrow