Violence ft. Kuami Eugene Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2024
Lyrics
Violence ft. Kuami Eugene - Mo Jigger
...
Ah clear road abeg
Clear road
Shawty day make we meet and knack
A meet am a catch am a give am tata
Ladies and gentlemen
Soldierman e Dey for corner
No retreat No surrender
Don’t put hand on my diva
Don’t put hand on my diva
She fine pass Miami water
She no get money palava
Girl for you my pretty diva
I go fight king fu
No room for nonsense
Play and you go see violence ah
No room for nonsense
Play and you go see violence ah
Shawty say make we meet and knack
A meet am a catch am a give am tata
Make we meet and knack
Fine girl you be dangerous
I follow you go Pentecost
So you see I am that serious (serious)
Me a no see who go check and balance am
A go take Mïc and and announce am
Say me a fall for you period (ahh)
You are a fine girl (ahh fine girl ohh )
Wetin be your problem (ohh problem o)
So so nonsense (ahh nonsense o)
We go fight them (ohh fight them oo)
No room for nonsense
Play and you go see violence ah
No room for nonsense
Play and you go see violence ah
Shawty say make we meet and knack
A meet am a catch am a give am tata
Make we meet and knack
I meet am a catch am a give am tata
Clear road
Mo jigger
Ladies and gentlemen
Clear road Charlie
Clear road
Shawty say make we meet and knack
A meet am a catch am a give am tata make we meet and knack
A meet am a catch am a give am tata