
4m Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Tanlo so oo
ta ra ko mo ni wan oo
Ori gbe mi te mi a da
Thanks for the life that am living
Siblings steady texting
Asking for what their needin
I no fit run for their billings
Cuz family first
You need to hustle omo antymi
Mummy calling
Mummy sleeping all night
When money come
Mummy get peace of mind
You know what it takes
For a guy to survive
Finding one client
Many sleepless night
I'm in love
Make money before you love
Tell someone you love them
I'm not small
Anymore you know
I know age no Dey my side
When be time wey I go shine
Make my babe no leave my side
More more money
More money must be made
make I no be their maid
Make I no see my mate
Spending millions daily
Make e Dey pain me
More more money
More money must be made
Make I no Dey Cho Cho Cho to much
Make I no find mistake
Of person wey get Grace
Kima shey be illiterate
Omo I go fight for like Jackie Chan
My sunset don Dey play me on right time
Omo I go fight nobody fit sheru bami
I get power
Emi ni bahubali
Money omo ekun
O munu mi ma dun
Omo ti mo gbe
Mo gbe ko gadun
Swear with Bible
Say dem no Dey duck u
Omo Adetayo dakun
Motin bawon lo gbe baku
Owo ni mo le owo ni mo wakun
Olorun dakun
Bless all my cycle
Jen gbadun ounlo ma gbadun
I'm in love
Make money before you love
Tell someone you love them
I'm not small
Anymore you know
I know age no Dey my side
When be time wey I go shine
Make my babe no leave my side
More more money
More money must be made
make I no be their maid
Make I no see my mate
Spending millions daily
Make e Dey pain me
More more money
More money must be made
Make I no Dey Cho Cho Cho to much
Make I no find mistake
Of person wey get Grace
Kima shey be illiterate