![Not Funny ft. Shibah & R3XXX](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/13/3282c49f1b0a47ceb38936ff71275662H3000W3000_464_464.jpg)
Not Funny ft. Shibah & R3XXX Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2024
Lyrics
Not Funny ft. Shibah & R3xxx - Curtis Og
...
Wetin u do me girl swears it’s not funny
I give you all of my love what you want from me
You just Dey use my girl to Dey cure conji
Wetin you do me girl swear it’s not funny
Cause I don fall in love with you
Raba fall e fall on you
Girl I don give my life for you
Everything I do for you
Weti you do me girl swear it’s not funny
Collaboration (Not funny)
I give you love
Tell me what do you want,then you don verse Watin wey you wan me do for you oo I carry all send you when you need my nudes sometimes,girl i did it for you uu why oo
Anytime when i touch ya body then you start dey shout,watin wey you wan me do why oo Girle i feel ya body doesn't mean I'm out of sense,watin wey you do is not funny oo
Funny 00
Baby shon watin wey you do cus i do cry oo
Mogbe oh
Lemme treat you like the way you want then you do well ooh
Say yeh oh
Nothing more impress me cus i don't want lose mind oh
Prepare oh
Sake of what you did make me lose something and girl it's not funny oo
Wetin u do me girl swears it’s not funny
I give you all of my love what you want from me
You just Dey use my girl to Dey cure conji
Wetin you do me girl swear it’s not funny
Cause I don fall in love with you
Raba fall e fall on you
Girl I don give my life for you
Everything I do for you
Weti you do me girl swear it’s not funny
Verse 2
Yer yer
Girle me I don't want to bleed for this
Cus you know me sabbi don dey bring the thing wey you fi quit from my life in in in
And I don reach many pains for real
And i don't want to feel it,cus it might kill me
Asking me why,cus you don't believe me
What is lie?
I don't lie
What a fuck of all these
It doesn't mean anything.
Oh wo woah
Oh wo woah
Shawdy lemme low for ya love cus your love is soo fine oh
Slow motion,many guys dey worry me cus they know you don fine oh
Problem oh,watin wey you do them ma know say you don dey rule my soul lo lo wo
Feeling the thing wey you dey do then girl it's not funny oo