Osanobua Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
I LOVE YOU THIRSTY
My limit e no get stop
God dey I no dey stop
Bad belle people wan dey talk
Oya Jaiyè lo you no need the plenty talk
I try my best
I give it all
26, I still no stop
You never blow, you still dey talk
Waiten I go do to avoid the petty talks
I know
My God dey glitter than Gold
For this life I no go ever fold
So try ur best make dem no laugh you
na you go run show
For this jungle
I'm on my way to okokomiko
Biko no dey compare me oh
I wan do my best for mummy o
I get many load
Osanobua
O ta Lenu
Osanobua
O ta lenu
Osanobua
O ta lenu
Na you dey show up
When I call on you
Osanobua
O ta Lenu
Osanobua
O ta lenu
Osanobua
O ta lenu
Na you dey show up
When I call on you
I know dey do waiten I no sabi o
Music e dey my body o
No let e anybody.
Me and you we no be class
2023 I get masters
If e no be God I don leave class
I no dey do waiten I no sabi o
Music e dey my body o
No let that banny to pressure you o
See her small waist and her small Bobby o.
I know
my God dey glitter than Gold
For this life I no go ever fold
So try ur best make dem no laugh you
na you go run show
For this jungle
I'm on my way to okokomiko
Biko no dey compare me oh
I wan do my best for mummy o
I get many load
Osanobua
O ta Lenu
Osanobua
O ta lenu
Osanobua
O ta lenu
Na you dey show up
When I call on you
Osanobua
O ta Lenu
Osanobua
O ta lenu
Osanobua
O ta lenu
Na you dey show up
When I call on you
I know dey do waiten I no sabi o
Music e dey my body o
No let anybody pressure you
I know dey do waiten I no sabi o
Music e dey my body o
I don dey see more
No let anybody pressure you
Music e dey my body
Dem wan talk again