Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Moni'fe re de'nu de'nu

Oh wa wa wa wa wa

Ah

Girl you know say me I lor you

I adore you

I fit do anything to assure you that

Every other guy want to chop and slide

Every other guy want too

It's been a while since you call my phone

My g dey ask wetin sup my bro

I no fit tell am say I fall in love

Cus if I tell ham he go yarn me talk


Moni'fe re de'nu de'nu

De'nu de'nu oh ohhh

De'nu de'nu oh ohhh oh ohhh

Moni'fe re de'nu de'nu

De'nu de'nu oh ohhh

De'nu de'nu oh ohhh oh ohhh


Yah yeah

How you dey want girly

How you dey want girly

Girl you know ongbona ongbona feli feli, ongbona feli feli

The matter no be wetin I go fit dey talk, talk

You fit come testify the love I get e long, un un

I no go jogodo your heart baby girl you know

This kind love fit palanga my heart you know

Omo yen shey simi, shey simi

Nishe Lo'un g ewa lo'un shey simi,shey simi

I go be adekunle you go be my simi

This kind love fit kill person

Abi na shayo wey I drink lo de'n pami

Olorun wa gbami

Wagbami


Moni'fe re de'nu de'nu

De'nu de'nu oh ohhh

De'nu de'nu oh ohhh oh ohhh

Moni'fe re de'nu de'nu

De'nu de'nu oh ohhh

De'nu de'nu oh ohhh oh ohhh

Oh it's toblez mix

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status