The Plug ft. HAYSTIXX Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Samadiii
To be a man no be beans
OT no be Wetin dem dey teach
Plenty OG's for the street
Wey been get plenty wey life e don teach them
Na why me I no dey sleep
Gbogbo Ìgbà ni Ọpọlọ mi gbọdọ̀ Ma shí lẹ̀
Cos na me dey feed Mọ̀lẹ́bí
Steady grinding always standing on business
Na me be the plug oo (Heee)
Na my phone dem dey call oo(Heee)
Dem no fit run me street 247
my brain e dey work oo
Na me be the plug oo (Heee)
Na my gbedu dem dey dance for the club oo (Heee)
Dem no fit run me street 247
my brain e dey work oo
Méje Méje
Àtẹ́wọ́ Méje Méje fún Ọmọ Ọlọrun
Méje Méje
Bàbá ma gbe ire kọja mi
Méje Méje
Àtẹ́wọ́ Méje Méje fún Ọmọ Ọlọrun
Méje Méje
Bàbá ma gbe ire kọja mi
From sunrise to sun down
I dey hustle, Gbogbo obinrin ni mo turn down
My battery no fit run down
Very soon, na shows I go dey shutdown
So me fear no evil, and I fear nothing
One man mopol , emi le n dozen
Samadi fi gbedu gbe wọn rin
Haystixx Shana si no dulling
Na me be the plug oo (Heee)
Na my phone dem dey call oo(Heee)
Dem no fit run me street 247
my brain e dey work oo
Na me be the plug oo (Heee)
Na my gbedu dem dey dance for the club oo (Heee)
Dem no fit run me street 247
my brain e dey work oo
Méje Méje
Àtẹ́wọ́ Méje Méje fún Ọmọ Ọlọrun
Méje Méje
Bàbá ma gbe ire kọja mi
Méje Méje
Àtẹ́wọ́ Méje Méje fún Ọmọ Ọlọrun
Méje Méje
Bàbá ma gbe ire kọja mi