Loading...

Download
  • Genre:Afropop
  • Year of Release:2024

Lyrics

No Supporter - Jay Rich Sps

...

Say we thank the Lord oh

A life without supporter

It’s really hard

Only me know waiting i dey face

But God go run am

No competition

I just want my prayers to be answered

No be say we lazy nah our time never reach nigga

I just wan get money

Make i talk say money no be everything oo

Cause nah person wey get money

Them sabi for industry o

I go go far

Moma gbera

Nah waiting brothers

I go make am

You go make am

We know go end with poverty

Baaba loke

Jesu crist showa

Anywhere i dey go make them dey enjoy

I’m from the trenches

Hope you know that

Me I go still blow

Ömõ there is no doubt

Baaba loke

Jesu crist showa

Anywhere i dey go make them dey enjoy

I’m from the trenches

Hope you know that

Me I go still blow

Ömõ there is no doubt

He don tail wey them tell me say

Moma gera

I keep on hustle cause momon ilewa

I pray Waiting i go chop

No go pass me bai

As a nigga from the getto

No supporter

If you tell them

Make them help you

Them go dey use you paa

Life of the hustler oju tiri paa

Ooh no oooo

Tibalo gbera lasan

Aye agbo orun mo

Tiba jade ton

Ee yeee

Cause karma dey

Yawa dey

Nah you dey dey anytime sapa dey

Baaba loke

Jesu crist showa

Anywhere i dey go make them dey enjoy

I’m from the trenches

Hope you know that

Me I go still blow

Ömõ there is no doubt

Baaba loke

Jesu crist showa

Anywhere i dey go make them dey enjoy

I’m from the trenches

Hope you know that

Me I go still blow

Ömõ there is no doubt

Done and Dusted

Record Day 14-04-2024

He no go be like this forever

I Keep on hustle kole better

No be you go tell me say life hard

Sapa and konji them look alike

Eye don see walahi

I pray my time no go pass me bai

The matter for no long

Verse:2

I know fit dey see win dey vex

Shey you get me self go get

Lola oluwa we no go regret

Yeee I dey pray pray

Korimhi shey mhi

Shey mhi lolowo make i get payday

Make all my hustle no go go in vain

Ara mi ole gbamo

Ara mi ole gbamo

Koje le gbamo

Sapa no fit temi lorun ni moshey gbatalo

As i dey pray baba dey hear am

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status