Letter To Niggaz Lyrics
- Genre:Afro Soul
- Year of Release:2024
Lyrics
Wondemope owo osi lapo nigga
Na him make nigga con Dey para
Cus any way nigga gat get muller
And some times I call on baba
Cus am so down
And I no too gallant
money no Dey
You are not important
Na him make me strong like I dey militant
Chorus
Oh My nigga
Otie tojo meta Tati rira
And I know say you Dey try make e better
BoKope Bokoya oma toda
TO my niggaz
I know you Dey try make e better
Bope boya omatoda
Hustle every day to get muller
(Ahn ahn iya ahn ahn oh my nigga )
Otojox meta tatirira
Verse 2
To all my niggaz Wey there push there P
Make dem no worry e go set on G
To batifele amatura di
Cus even sapa fit to clear konji
If you see my smiling
no mean say I Dey happy
Molema reri but recently have been thinking
many things have been running on my mind e
Shey if I yarn you my nigga shomagbomi
Oh My nigga
Otie tojo meta Tati rira
And I know say you Dey try make e better
BoKope Bokoya oma toda
TO my niggaz
I know you Dey try make e better
Bope boya omatoda
Hustle every day to get muller
(Ahn ahn iya ahn ahn oh my nigga )
Otojox meta tatirira