Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Remix Remix

Bololololo

Lolo lolo

MG

Bololololo

Lolo lolo

Na the kind of song this wey you hear am

You must get accident


When BIG E enter the matta

You know say he is causing disaster

Sey na me be their dead beat papa

All these industry niggas

Dey be my bastard

Know you gots call your mom

Hope you get the answer

Yes I am talking to you

For 237 they matta go settle

Boy them go scatter ya head with bottle

(I go scatter this bottle on top ya head)

Show me workings show sey you get the level


You say (A)h

I say (B)uh (C)uh (D)uh

You say (E)hh

I say (F)uh (G)uh (H)uh

You say whaaaat

Shey you no dey hear word

(BIG E stop playing nahh)

You say (A)h

I say (B)uh (C)uh (D)uh

You say (E)hh

I say (F)uh (G)uh (H)uh

You say whaaaat

Shey you no dey hear word


Don't stop eh

If you stop dem go rush

Don't rush

I be boss on my own

Cameroon nonstop (ehh)

If you stop dem go rush

Don't rush

I be boss on my own

Cameroon nonstop (ehh)

If you stop dem go rush

Don't rush

I be boss on my own

Cameroon nonstop (ehh)

If you stop dem go rush don't stop

If you stop dem go rush don't stop


Yea ah

You don dey carry body cause I follow yan

But I dey my level no be today am a quick guy

Fuvk my shyness na my mama I Dey hustle this hard

If you want for the party we go pop a quick one

yea

All my guys we gon kill it kill it (kill it kill it kill it kill it)

Walked into the bank I stayed with it with it (with it with it with it with it)

Hello to the charts if I enter you go feel it feel it (feel it feel it feel it feel it)

Na my matter you dey para no dey jiggy jiggy (jiggy jiggy)


Don't stop eh

If you stop dem go rush

Don't rush

I be boss on my own

Cameroon nonstop (ehh)

If you stop dem go rush

Don't rush

I be boss on my own

Cameroon nonstop (ehh)

If you stop dem go rush

Don't rush

I be boss on my own

Cameroon nonstop (ehh)

If you stop dem go rush don't stop

If you stop dem go rush don't stop


You say (A)h

I say (B)uh (C)uh (D)uh

You say (E)hh

I say (F)uh (G)uh (H)uh

You say whaaaat

Shey you no dey hear word

You say (A)h

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status