Manya Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Ehen ohh
Arrghh sound it
Ehen ohh
Ehen ohh
Ehen
If I don Dey manya
I mix my drink with mirinda
She no go know say
Yawa fit to gas like cylinder
When I don Dey manya
I mix my drink with mirinda
I no get money but still I dey bounce like say I be jigga
Jo Jo ki ri jo
4 5 mmm want to follow me go
Look me well from my head to my toe
I go still dey street and I don't love these hoes
Ma lo no ge de
Ma lo fo
Wetin consin me with a ballon D'or
I go still give gbedu wey scatter the floor
If I pass you the heat ei go chokie ur lungs
If I don Dey manya
I mix my drink with mirinda
She no go know say
Yawa fit to gas like cylinder
When I don dey manya
I mix my drink with mirinda
I no get money but still I dey bounce like say I be jigga
Party bus wey I don enter before
But ogbeni this one no be party for here
5 or 6 lekpa wey dey for the Center
Those ones wey no carry bati Come for here
As I move to the baseline
Oh baby lemme see ur waistline
My niggas are level headed never faded
But tonight padi me con holdie my beer
Your body Dey ginger me ohh
Looku like mami water
Can't believe my eyes
Sexy girls eshanu me ohh
Chop all of my money ee yaaa ee yeaaa
And shayo na bastard thing ohh
Pour the alomo and origin yeah
When morning come
Wetin I see for floor
Ee yaa aa ee yaa
Orobokibo
If I don Dey manya
I mix my drink with mirinda
She no go know say
Yawa fit to gas like cylinder
When I don dey manya
I mix my drink with mirinda
I no get money but still I dey bounce like say I be jigga
If I don Dey manya
I mix my drink with mirinda
She no go know say
Yawa fit to gas like cylinder
When I don dey manya
I mix my drink with mirinda
I no get money but still I dey bounce like say I be jigga