
Money matter ft. Phoenix sky Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Money matter ft. Phoenix sky - Max Moni
...
BTC give me the best feeling the world can’t afford,
if you kpra if you kpra it’s your decision making
If you kpra it’s your decision making
you might not kno it could be tomorrow if you quit now
sometimes patiently makes your dreams come through (100)
Always be who you’re, always be who you’re and focuse where your raba coming from
don’t fuck with ya grind, no dey off
Make sure you keep it real, always put God first cos it’s not every one seeing you wanna watch you progress
Use your intelligent, don’t form low metality else the world gonna put you in a deep hoe
I dy keep am on a low key, dey put jah on call to butter my bread ohhh
and na steady delivery e they deliver
Omg my God mha mood oh steady evil receive, client they steady dy chest bills anytime I wire am
update too sure, I say bring deal, max got you cover na money matter I dey yam you
balabala, balabala
wetin we gain for this gurls hand all day long she ask for my card person get GF nor mean say na wive e get for hux how una see am
this shekes called Naomi she say she b actress from Benin she be calling my line i nor pick
do ur things nor mean say make u spoil my name
stay ur lane nor mean say make u enter my front
inside this ur bad character u still de find reward
treat you like a queen nor mean say i b ur father na stunt
Na boyfriend i be,pose well make people nor gather for here
Soft life na for everybody nor come here de raise matter as e be i wan buy things on things nor de wonder