![TESTIMONY ft. Kayefi](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/29/a89c355efb26432980a4e864db07a17dH3000W3000_464_464.jpg)
TESTIMONY ft. Kayefi Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Eole pa'nan fitila
Inan suya l'ele pa
Kayeeeeeeeeefi
Olubukun ni
Olumix
Netunez
If no be God wey I get
No be me try pass o
If no be Grace wey I get
No be me pray pass o eh
Many don sleep
Dey no wake up
Many no get
Dey don give up
Many get food dey
Do fit chop
Ogun ti mo ja
Oto gb'eyan lo
Mo kan ntiraka my best
I no sabi
No be me be the best
I dey carry my hustle
For my chest
But baba God
Carry my matter
For him head
Ore t'ose
Ninu aye mi
Baba
koitiii to o
Nigba t'aye so p'otan
Oluwa
gb'eranwo dide
I'm a testimony
So many things t'enu ole so
I don see shege
But
My life no be the same
Again
Olubukun
Olubukun ni o
Baba God
Olubukun
Olubukun ni o
Baba God
I'm a testimony
So many things t'enu ole so
I don see shege
But
My life no be the same
Again
Olubukun
Olubukun ni o
Baba God
Olubukun
Olubukun ni o
Baba God
Many many things
Wey my eyes don see
Enu ole royin
Dey for don kpain me
Tipe
But opelope
Adura
Mommy mi
As dem dey try make I fall
Mo ndura
As dem dey try make i stumble
Mo ntiraka
Eni t'onimi
No dey sleep
He no dey slumber
Adura
Sha l'ongba
ko ns'agbara
No be say
I too get strength
But na baba God
Na him dey
Send me help
Won nwadi
Omo Ologo
Won lo b'ofa
Won lo b'iroko
Ore t'ose
Ninu aye mi
Baba
koitiii to o
Nigba t'aye so p'otan
Oluwa
gb'eranwo dide
I'm a testimony
So many things t'enu ole so
I don see shege
But
My life no be the same
Again
Olubukun
Olubukun ni o
Baba God
Olubukun
Olubukun ni o
Baba God
I'm a testimony
So many things t'enu ole so
I don see shege
But
My life no be the same
Again
Olubukun
Olubukun ni o
Baba God
Olubukun
Olubukun ni o
Baba God