
Juju (open verse) Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
So I no go waste your time,
Me I go tell you my mind,
Baby I love you no lie.
What you do to me,
Makes me want to sing a song,
With sweet melody,
And you fit join me sing along.
Dem go dey surprised,
Say I go carry you dey go my baby,
Make you relax.
Dem talk say if na Juju say make you free me.
Na wetin you give me chop I no know.
Dem talk say if na Juju say make you free me.
Na wetin you give me chop I no know.
So I no go waste your time,
Me I go tell you my mind,
Baby I love you no lie.
So I no go waste your time,
Me I go tell you my mind,
Baby I love you no lie,
(Open Verse)
Dem talk say if na Juju say make you free me.
Na wetin you give me chop I no know.
Dem talk say if na Juju say make you free me.
Na wetin you give me chop I no know.
So I no go waste your time,
Me I go tell you my mind,
Baby I love you no lie.(love you no lie)
So I no go waste your time,
Me I go tell you my mind,
Baby I love you no lie,(love you no lie)