Stubborn Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Never try to snitch up on me
Or step upon me
I leave you for God and my mommy
Emi idan
Them no see me coming
Me self no fit flopp
Cuz daily have been working
Don dada won para
Number one
God na my godfather you know
You know o say me I stubborn gan
Head to top
It's not my fault
Me wan disturb
Awon omo alaigboron losi ile iwe
Won ko fetisile sohun toluko ko won
Dodo ati rice kogbodo koja
Won a je je je won a gbodo roboto
Awon omo alaigboron losi ile iwe
Won ko fetisile sohun toluko ko won
Dodo ati rice kogbodo koja
Won a je je je won a gbodo roboto
No be say we no go school
We go school but we no finish
Unto say we no pay
Lecturers dey see us finish
They say make we repeat
They say make we resit
Even if we pay
Them go say bring all your receipts
We no dey go class
But we still dey pass exams
Cuz our side malpractice is all allowed
Them no fit catch us
We still Dey catch up
Even person wey read still dey copy us
Tawa ti lo poe
Tawa ti lo gbomo better
Cuz our side
We no even wait for dealer
Na we be the dealer
Na we be the moller
Na we be the bad person
Wey them say nogo closer
Awon omo alaigboron losi ile iwe
Won ko fetisile sohun toluko ko won
Dodo ati rice kogbodo koja
Won a je je je won a gbodo roboto
Awon omo alaigboron losi ile iwe
Won ko fetisile sohun toluko ko won
Dodo ati rice kogbodo koja
Won a je je je won a gbodo roboto