BENIN BOYS Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2024
Lyrics
BENIN BOYS - Blackano X
...
Ah wahala
say say sek sek
ahe ahe ahe aho
oba gha tor kpre
benin boys dem dey para
money dey make you sef nor go loose gad
if you put hand dem go use for suya
say benin boys nor dey like dey loose gad
ehn money go come
money go come
say money go come
money go come
wahala ehn
all those there gentle investor ehn
dem call me blackano x oo na why dem say I nor dey fear
my money long like say me I nor get any
prick ehn wahala areva sabi boi