
Akachukwu Lyrics
- Genre:Gospel
- Year of Release:2024
Lyrics
Akachukwu Noya
helele humma humma
Na him dey on my case
Na him dey fight my battles
Na him dey on my case
Na him dey fight my battles
Verse
I serve the God of signs and wonders na him alone dey do the wonders
He no dey sleep he no dey slumber na him dey make me just dey wonder
People dey ask me what's the matter I dey tell dem say na God dey matter
Dem say why you come dey shine Na God wey matter do me better
Oh oh oh oh oh oh
And anything i put my hands to do
Akachukwu noya eh
Verse 2
Brother seek first the Kingdom
Every other thing go be moi moi
Naso be people go dey rush you when you
Give your life to God wey make sense
Sister seek first the Kingdom
Every other thing go fall in place oh
Kings shall come to your rising
When you give your self to God wey matter
Oh oh oh oh oh oh
And anything you put your hands to do
Akachukwu noya eh
Oh Brother make you no relate the matter wey you carry for head no be yours to fight
Oh Sister no go kill your self no condition last for ever your own matter go change
And anything you put your hands to do
Akachukwu noya eh