Loading...

Download
  • Genre:World Music/Folklore
  • Year of Release:2024

Lyrics

Benz ft. Odunwire - KOD

...

.. ... ...(beat)...........

duzuu

they call me kod (yee)

Yepa

soffery de march am (de march am)

Soffery de march dat Benz x3

e don burst e don burst

soffery de march dat Benz x3

e don burst e don burst (dorime dorime)

Oya order casket, we all die here (fine boy)

me I pull up in the Benz eehhn

order Azul we nor de azu

spray money like another man perfume (duzuu)

quor for the man wey sabi abeg ooo

semble for the man wey sabi (ye)

soffery de march am x2

soffery de march dat Benz x3

e don burst e don burst (u wan run)

Oya karashika call Vanessa

Tell her Bella with big yansh

we get Benz we get Benz

tell her to bring Bella with big yansh

(Yepa)

Big bella Bella with big yansh

we wan carry both of una go yatch

when we ball, we go come my side make we go crash

most of my house for COD na trash

i de play COD with kod

my guy you de compare am with ......pubg

I don tell you I sabi you for COD

that one nor mean say you be you be my Gee

soffery de march dat Benz x3

e don burst e don burst (u wan run)

(oya)

de march am

de march am (eehhnnn)

de march am

de mar...de mar....(Pablo)

de march am

e don burst x2

de march am x5

e don burst e don burst (dorime dorime)

Oya karashika call Vanessa

Tell her Bella with big yansh

we get Benz we get Benz

tell her to bring Bella with big yansh

e don burst e don burst x4

duzuu

(incantations)

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status