Alaghodaro [Asue Ighodalo] II (Forward Ever Edo) Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2024
Lyrics
Alaghodaro [Asue Ighodalo] II (Forward Ever Edo) - Nas Tee
...
if e no be man wey sabi.. we no go vote any other personoooo... we no go vote..
if e no be PDP.. we no go vote any other partyonoooo.... we no go vote...
Stephen Okpako man we sabioooo, de oga kpatakpata of dem all,,, na him go lead us to the promise Land...
vote okpako for chairman..........
gabu people na men wey sabioooo.. with vice chairman one million yard... them go follow lead us to the promise Land.... I swear okpako, e sure for us......
*2CHORUS), Ayeyeyeyeyeyeyeyeeeeeee,
Forward ever Yala nation, the bridge wey dey here we go cross am.. Stephen Okpako, we no de go back... i swear e go kpako for Chairman...
.sheee we go vote for PDP? oh yes...
. PDP? oh yes..
. Stephen Okpako? oh yes..
. for integrity? oh yes..
.for food on the table? oh yes..
.Business go beta... oh yes..
E go beta mama.. oh yes..
E go beta papa... oh yes..
E go beta pikin..... oh yes..
For beta life......... oh yes..
*3(CHORUS), Ayeyeyeyeyeyeyeyeeeeeee,
Forward ever Yala nation, the bridge wey dey here we go cross am.. Stephen Okpako, we no de go back... i swear e go kpako for Chairman...