![Issue Vibez](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/06/06/60e942e6ee404f639506de867cae7b3a_464_464.jpg)
Issue Vibez Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
They call me official Kfit oh ye ye ye
Hmmmm
Hmmmm
If you fuck with my deals
I will fuck with your life
Your caterpillar no fit chance my train
No smoke without fire
Team work without raba
Poor man go too suffer
Poor man go dey para ah
ah ah ahhh
So many promises and fail o
Mo ma de Biti ma de o
Hustler like me no dey play
Am outside for my daily bread
So many promises and fail
Hustler like me no dey play
Mo ma de biti ma de
Am outside wow wow
Na only money matter dey bring issue
Omo iya meji mati ni issue
Bussiness partners dey get issue
If you reap me ama ni issue
Na only money matter fit bring issue eee
Omo iya meji mati ni issue
Bussiness partners dey get issue
If you reap me ama ni issue
Esin re ninu palace
yi Oba ti gba ileke Lorun awon ijoye yi
O'ko sowo iyalode
Explanation no Dey finish
Cash out don drop since 4:30
Mo'pe picker titi koma gbe ago mi ah
You reap you go pay back
You follow chop another man sweat you go pay back
Too Lodi ifa fun komowo komose to land salagbon
Olouni gbana ghan
Won na owo gahn Won na owo gahn ya
Lodi Ifa fun komowo komose to land salagbon
Olouni gbana ghan
Won na owo gahn Won na owo gahn ya
Na only money matter dey bring issue
Omo iya meji mati ni issue
Bussiness partners dey get issue
If you reap me ama ni issue
Na only money matter fit bring issue eee
Omo iya meji mati ni issue
Bussiness partners dey get issue
If you reap me ama ni issue
Na only money matter dey bring issue
If you reap me ama ni issue
Nah only money matter fit bring issue eee
If you reap me ama ni issue