On My Way ft. Gthree Mayami Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
On My Way ft. Gthree Mayami - Dsplashy
...
I pray all of my day days
Make I no feel my pains
Make I fit run my race
I don’t know why me am feeling this way
I’m not feeling okay
Only God can safe oh nah na
Sometimes my head dey do kpe kpe like say panel beater dey my head oh
But I know blessings sure for me
Oluwa dey for me everyday
I fight like army wey no carry big kala just to pave my way
Just to make my way
Make I dey okay
I’ve been on my way long time me I no be jjc
Me I no dey wear jersey
Me I just dey find money
No matter the traffic me I go reach my destination
Me I no go killi person
Omo me I no go kpai person
I’ve been on me way
I’ve been on my way
I’ve been on my way
Me I no go killi person
Me I no go kpai person
I’ve been on me way
I’ve been on my way
I’ve been on my way
Me I no go killi person
One me I no go kpai person
So many things wey dey bother me
See this life fit kill person
But me I dey chase money
Steady I dey chase money
Those men dem dey envy me
But na me be the mvp
Tell them make them run from me
Tell them make them run from me
Yeh yeh
Don dada don dada big stacker
For mi life am a risk taker
See those guys them be old taker
Only jah be my sure picker
Don dada don dada big stacker
For mi life am a risk taker
See those guys them be old taker
Only jah be my sure picker
I’ve been on my way long time me I no be jjc
Me I no dey wear jersey
Me I just dey find money
No matter the traffic me I go reach my destination
Me I no go killi person
Omo me I no go kpai person
I’ve been on me way
I’ve been on my way
I’ve been on my way
Me I no go killi person
Me I no go kpai person
I’ve been on me way
I’ve been on my way
I’ve been on my way
Me I no go killi person
Omo me i no go kpai person
Woh woh woh woh woh woh
Eh eh eh woh woh woh
Me I no go killi person
Dsplashy on the mic oh
Mayami boy pon deck
Yeah
Yeah
Mene music