Loading...

Download
  • Genre:Afro Soul
  • Year of Release:2024

Lyrics

(Yeah yeah)


(Na na na hm hm)


As I dey try to feel alright

And put sad things disguise

Wetin I dey see with me eyes

Only God can save me now


As I dey try to feel alright

And put sad things disguise

Wetin I dey see with me eyes

Only God can save me now


They no just wan let me go

They no just wan let me go

That's why I dey on my own

That's why I dey on my own


They no just wan let me go

They no just wan let me go

That's why I dey on my own

That's why I dey on my own


E no enter ahhh ahh

It's normal ahhh ahh

Still I'll be whole again

One day I'll be whole again

E no enter ahhh ahh

It's normal ahhh ahh

Still I'll be whole again

One day I'll be whole again


2019 I feel in love

Make I tell you story I saw enough

Many things wey sup I no fit talk

Favour told me she's not for love

Make I take this fact

Happiness be like trap

Relationship na scam

Many things I feel inside

This love ei no fit last

Her pictures in my snaps

Ella is just my past you know

Because

All I need is energy

You're my felony

This love my remedy

Music my destiny

Give you my melodies

F**k to my frenemies

specially for this love I fit to mentally

And am single

Make we mingle

This love twinkle

Make I trimble

Give you triple

For this love omalicha me sef I fit to sing my jingles you know


E no enter ahhh ahh

It's normal ahhh ahh

Still I'll be whole again

One day I'll be whole again

E no enter ahhh ahh

It's normal ahhh ahh

Still I'll be whole again

One day I'll be whole again


(As I dey try to feel alright)

(And put sad things disguise)

(Wetin I dey see with me eyes)

(Only God can save me now)

(As I dey try to feel alright)

(And put sad things disguise)

(Wetin I dey see with me eyes)

(Only God can save me now)

(E no enter ahhh ahh)

(It's normal ahhh ahh)

(Still I'll be whole again)

(One day I'll be whole again)


(Normally den go feel am)

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status