Yansh Nobi Yansh Y.N.Y ft. Orji Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Oh
Yeh yeh yeh
Yeh yeh yeh yeh yeh yeh
Ahhh
Kvng Xtanx
E get one baby Obianuju
She no too fine but my eyes dey chuck
E come be like say she dey use juju
Dema ask me say watin I dey do
I no fit talk na the yansh I dey look
She dey jump on me like say na kung fu
All other kele dem dey vex for me
Say watin she do when them no go fit do
Aah aah aah eh
Oya bend your waist for me
Eeh eeh eeh eeh
Oya whine that thing pon me
Aah aah aah eh
Oya bend your waist for me
Eeh eeh eeh eeh
Oya whine that thing pon me
Yansh no be yansh ooh
Na yansh when soft we go press ooh
Breast no be breast ooh
Na breast when milk we go suck ooh
Yansh no be yansh ooh
Na yansh when soft we go press ooh
Breast no be breast ooh
Na breast when milk we go suck ooh
Orji
I say mk I order one fine oskroh
I put am for call na my baby show
Girl wey temme she no go jonzz
Tell me say she must to de whine me slow
I just dey pity who fall in love for this our time na Gen Z oh
Dem no dey believe wetin you dey talk
You gats play along to chop meat ooo
Aah aah aah eh
Oya bend your waist for me
Eeh eeh eeh eeh
Oya whine that thing pon me
Aah aah aah eh
Oya bend your waist for me
Eeh eeh eeh eeh
Oya whine that thing pon me
Yansh no be yansh ooh
Na yansh when soft we go press ooh
Breast no be breast ooh
Na breast when milk we go suck ooh
Yansh no be yansh ooh
Na yansh when soft we go press ooh
Breast no be breast ooh
Na breast when milk we go suck ooh
Suckona Suckona Suckona press
I dine for the room na cat I wan chop
I put in my head for the wet island
I use my tongue then I lick am and dry
Yansh no be yansh ooh
Na yansh when soft we go press ooh
Breast no be breast ooh
Na breast when milk we go suck ooh