Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Omalicha who else finer

Baby make I buy you designer


If you give me love I go maya

Na na na na na


No go ever do you wro wrong

Baby girl you be my desire

Anytime I call you go answer


Come and take my soul away

But no go stress my mental brain

I go give you loving o


No more days of suffering oh no

Babe you know the way that I use to Love


No dey use you play baby not at all

If money no dey shey you no go run

I go give you love until belle come


Belle come baby you here word

If you no go run baby we get talk

Even if na here wey you go born boy


And ano go run I go carry on

This your waist

Baby silicon


And I like the way you Dey play Blong


It's a miracle when I here your voice

She dey cure headache paracetamol


She be ashawo for myself

No be ashawo for the boys


She no be runs girl she no dey do Hookup

I like the girl she no dey too dey Disturb


Her mama deaconess na her papa be My pastor

Girl I want to spend all my life


Baby me and you in paradise

Shebi me sef Dey enter your eyes

Cause I don fall for you girl and I don realise


Omalicha who else finer

Baby make I buy you designer


If you give me love I go maya

Na na na na na


No go ever do you wro wrong

Baby girl you be my desire

Anytime I call you go answer


Come and take my soul away

But no go stress my mental brain

I go give you loving o


No more days of suffering oh no

Babe you know the way that I use to love


No dey use you play baby not at all

If money no dey shey you no go run


I go give you love until belle come

Belle come baby you here word


If you no go run baby we get talk

Even if na here wey you go born boy


And ano go run I go carry on

This your waist

Baby silicon


And I like the way you Dey play Along


It's a miracle when I here your voice

She dey cure headache paracetamol

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status