Sniper Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Instead make I drink sniper
Ma ya mu japata
Me gon book my flight
I dey go canada
I dey outside
I rep you ijoba alagbada
Nothing fit to shake me
Mo stand strong jagaban
Make I drink my water Make I drop cup
Na why I dey face my struggles face front
Man dey para meter Mio le gbe ibon
man I stand ten toes
Kole ye won
Over thinking hard
Steady grind
No wan lose my energy
Man I dey so high
Everyday
I dey pray for more life
Ki n le bawon jaye se
Lale Friday night
No sleep for the wicked
I dey the hustle I no relent
Omo this year say na my year
I go steady give them consistent
Yeh yeh
Yeh yeh yeh yeh yeh
Yeh yeh
Yeh yeh yeh yeh yeh
Yeh yeh
Yeh yeh yeh yeh yeh
Yeh yeh
Yeh yeh yeh yeh yeh
Time goes
But memories never fail
In anything you do
Brother make you play safe
When you see me coming
Brother make you pave way
Make way
And my brother no laylay
Attention
When me dey my mansion
Surjection
Brother no confusion
Ambition say me get ambition
Direction me know my direction
Brother count me out if no be money
Mami ah abena ekilor fun omoyin
She won ran away when she chopu my money
Oshe mama Huncho spray me the money
Over thinking hard
Steady grind
No wan lose my energy
Man I dey so high
Everyday
I dey pray for more life
Ki n le bawon jaye se
Lale Friday night
No sleep for the wicked
I dey the hustle I no relent
Omo this year say na my year
I go steady give them consistent
Yeh yeh
Yeh yeh yeh yeh yeh
Yeh yeh
Yeh yeh yeh yeh yeh
Yeh yeh
Yeh yeh yeh yeh yeh
Yeh yeh
Yeh yeh yeh yeh yeh