- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Shayo shayo shayo for my eye
My eyes don red
My eyes don see shege
If sapa hold omo oro Omo oro no go gara
Dat kind thing dey make me dey para
Unnecessarily ma kan ma kanra
Seh O yee
Owo ma de
Owo ma de
Owo ma de e
I need to get paid
Big money wey go make person go craze
Giving dem good vibez my man da man
Carry my matter for my head like bandana
If u like carry my money japa u go know say men mount everywhere with their timberland.
No more ojo ro
Me no want anything like ojo ro
Me don husttle tey tey ke mi lo gbo wo
Bye bye to poverty no more sorrow
Mo ti ji gbo wo
Cho cho aseh show working
Mo ni ma show dulling
U better stay woke Ko find money
Ko le Jago bi ti Ramo ni. *2
Owo ma de
Owo ma de
Owo ma de e
I need to get paid
Big money wey go make person go craze
If no be God we come through for me
Some kind thing dey wey no sure for me
Leyin oluwa ko ma si elo mi
I call on God make he cover me
Mo to ro fun owo nla nla
Alubarika pelu big Muller
Make i no go yiguana
Whenever i start to dey chop my life
Mo to ro fun owo nla nla
Alubarika pelu big Muller
Make i no go yiguana
Whenever i start to dey chop my life
Owo ma de
Owo ma de
Owo ma de e
I need to get paid
Big money wey go make person go craze