Carnival Pɔnki / Tiki Taka Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Anywhere a boss
Bebi we a tɔch
Stuck
Dem man dem de
Hahaha, stop!
In and out the spot
Models get bottles
Bottles get popped
Pulling out the lot
I
Pull up in that
That mɛk you want pɔsin
Bebi all that waist
Mi na wan pɔsin
Nak am
Nak am
Nak am
Nak am
Gi am wan dozen o
Pull up in that
That mɛk you want pɔsin
Nak am
Nak am
Nak am
Nak am
Mɛk yu want pɔsin
Say yu gɛt
Then me na nobody o
Say you got nobody, "oh"
I see her body na Louis
Wetin na bands
Stay on my bully
Stay with my bounce
Roll the hmm
Man dem hmm
Party don done
Sitting on dondon
Na do
Man dem na di bando
My bros
Nak am, nak am, nak am
Back am, bubble lɛkɛ load
Man dem boast
Mi a go
Anything we du, bebi na fo mi en yu
"Sneeze"
Bless you
Press you
Whine am
Man dem de look
You tiki tiki tɔkɔ tɔkɔ
Fil am na yu oo
Say yu fil am na yu oo
Bebi oo
You feel like voodoo
You do
Feel like oo
You do oo
Tiki tiki taka
A lɛk you pɔnki
Bebi
A lɛk you pɔnki
A lɛk you pɔnki o
Tiki tiki taka
A lɛk you pɔnki
Bebi
A lɛk you pɔnki
A lɛk you pɔnki o
Pull up in that
That mɛk you want pɔsin
Bebi all that waist
Mi na wan pɔsin
Nak am
Nak am
Nak am
Nak am
Gi am wan dozen o
Pull up in that
That mɛk you want pɔsin
Nak am
Nak am
Nak am
Nak am
Make yu want pɔsin
Say yu gɛt n
Then me na nobody o
Say you got nobody, "oh"
As a ɛnta di dance floor
Attention
Fiba tɛnsiɔn
You body look abandoned
Its a pleasure
To bring you pleasure
Wahala na di dance floor
If yu nɔ kam fɔ dance fɔ
Why yu kam na dance fɔ
I scatter the bands fɔs
Fly lɛkɛ passport
Whine lɛkɛ dancehall
Tɔk lɛkɛ lɛkɛ
Bebi I pas hot
Butterscotch
Tiki tiki taka
A lɛk you pɔnki
Bebi
A lɛk you pɔnki
A lɛk you pɔnki o
Tiki tiki taka
A lɛk you pɔnki
Bebi
A lɛk you pɔnki
A lɛk you pɔnki o
Pull up in that
That mɛk you want pɔsin
Bebi all that waist
Mi na wan pɔsin
Nak am
Nak am
Nak am
Nak am
Gi am wan dozen o
Pull up in that
That mɛk you want pɔsin
Nak am
Nak am
Nak am
Nak am
Make yu want pɔsin
Say yu nɔ gɛt
Then me na nobody, "oh"
Tiki tiki taka
A lɛk you pɔnki
Bebi
A lɛk you pɔnki
A lɛk you pɔnki o
Tiki tiki taka
A lɛk you pɔnki
Bebi
A lɛk you pɔnki
A lɛk you pɔnki o
Pull up in that
That mɛk you want pɔsin
Bebi all that waist
Mi na wan pɔsin
Nak am
Nak am
Nak am
Nak am
Gi am wan dozen o
Gi am wan
Gi am two