
Evidence Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2024
Lyrics
Evidence - Odenodi
...
Oh yeah
oh oh oh oh
Hmm
Spitting up all His deeds
He never leaves nor does forsake me
Placing my trust in Him
You know the goal ain't here
He be fighting battles 'cause
Only He can fix this within me
Abba's taking over here,
Keeping this heart in peace
Though I hold carelessly,
He dey carry me like baby
Though I no sabi things
He dey bless me like Him seed
No no no no
He open the way for me
Na better things I dey see
Never seen a love like this
Love so deep, it would convert me
Never felt hope so dear
Never known joy like this
Evidence dey, no cap
I don see wetin pass me for here
And though I hold carelessly
He dey carry me like baby
Though I no sabi things
He dey bless me like Him seed
No no no no
He open the way for me
Na better things I dey see
Evidence dey no cap
Evidence dey no cap, I don see
Evidence dey no cap
Evidence dey no cap, I don see
(He dey hold me like gold)
Evidence dey no cap
(Like prized possession, I'm in the hollow)
Evidence dey no cap
(And yes, He calls me His own)
(Double, better, na wetin I know)
(Sabi sabi, I know, but He got me in Him payroll)
(Everyday like paper, I call Him and He answer)
(Everyday like paper, I call Him and He dey show up, yeah)
Oh yeah yeah yeah yeah yeah
Oh oh oh oh oh
Though I hold carelessly
He dey carry me like baby
Though I no sabi things
He dey bless me like Him seed
No no no no
He open the way for me
Na better things I dey see
Though my mumu no small
He dey carry me like baby
I know I stubborn pass rock
but He dey bless me endlessly
No no no no
He open the way for me
Na evidence I dey see