Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Kill em with the waist

Kill em with the sauce

Girl your body raining fire

Shey na Pentecost

Everywhere soft

Girl your bride price

Wetin e go cost

Abeg abeg abeg

Tell her make she no stop

Wetin she dey do

She be my last bus stop

Girl with your loving

And body

No go kill man pikin


This life na yolo

Nobi promo

And skushi yen

Nobi zobo

Make I ride you in my motor

Biggi pass danfo

I like you die

Incase you don't know

You sweet me pass ajinomoto

Street is cold

Let me indulge you

Let me indulge you

Let me indulge you


Bena bena bena

I no fit gree for life

Make I leave you and go

I dey truly truly for you

Bena bena bena

I no fit gree for life

Make I leave you and go

I dey truly truly for you


I say like fire

Your body hottie

Kode matter

When you ready

Call me

Cos with you

And you know with you

I feel amazing

Oh no

Party don start

Ignite my fire

Make my battery run down

I no fit tire

I fit make you shut down

So interesting

I say your body interesting


This life na yolo

Nobi promo

And skushi yen

Nobi zobo

Make I ride you in my motor

Biggi pass danfo

I like you die

Incase you don't know

You sweet me pass ajinomoto

Street is cold

Let me indulge you

Let me indulge you

Let me indulge you


Bena bena bena

I no fit gree for life

Make I leave you and go

I dey truly truly for you

Bena bena bena

I no fit gree for life

Make I leave you and go

I dey truly truly for you

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status