Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Abidoshaker (Freestyle) - Treazure

...

Yeah

Ouu Ouu

Teach me how to love you love you

Every day by day I want to touch you touch you

U dey give me ginger not to hurt u

But later u go say I dey disgust u

Hold me on my knees now, on my ten toes

Falling on your holes cause dem be my foes

Can give u all this loving to distract u

Boy make u run go tell amaka say I want u

Cause when I fall fall fall, u no dey raise me up

I knock your door, u no go open up

And when u dey down u go dey call me odor

Go dey shine face like person wey know no

I Fall fall fall, u no go raise me up

I knock your down, u no go open up

And when u dey down, u go dey call me odor

Go dey shine face like person wey know no

So I say yah

The boy say u get abidoshaker

…………………………….

Come and set me from this chains ahh chains ahh

So I say yah

The boy say u get abidoshaker

………………………………..

Come and set me free from dis chains ooooooo

Ouuuuuuu oooouuuuu

I fight dis love, e no finish eee

E con dey be like season ni film

E getti many girls wey no fit come around

Even ur padi dem girls go follow come around

Why u burn my sacrifice

Give me I go hold I go burn my lever down down down

Burn all my levers down

When I fall fall fall, u no dey raise me up

I knock your door, u no dey open up

And when u dey down, u go dey call me odor

Go dey shine face like person wey know no

I fall fall fall, u no go raise me up

Knock your door, u no dey open up

And when u dey down, u go dey call me odor

Go dey shine face like person wey know no

So I say yah

The boy u say get abidoshaker

………………………………….

Come and set me free from this chains ahh chains ahh

So I say yah

The boy u say get abidoshaker

…………………………………

Come and set me free from this chains oooo Ouu

Ouuu ouuuuuu ouuu

Written by Bose2

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status