Efoma Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Efoma - Chriskid
...
Efoma
Baby Efoma
Chriskid on this
Yenko oya Rcb Music
Baby Efoma
I come to see
Say she dey pass
One mid-day
For my yard
My heart beat
Wey I call am
Wey she turn around
Like thunder squeeze
Her Face I say Hello
Girl wossop with you
Where you dey go oo
Now she come give me
Smiley face she no talk
me nothing no no no no
I say sorry sorry I no even
Tell you my name oo oo o
My name na Kofi omo
Ghana Kofi ooo
Her name na Efoma
Omo Naija Efoma ahh ha
Her name na Efoma
Omo Naija Efoma ahh ha
I go straight to the point
no curve no bend to point
I talk I dey feel am
wey she gree Efoma ahh
Ooh My baby Efoma
Girl you body na wire for me oo
Baby Efoma
I want to be electrified oo oo oo
Baby Efoma
Girl you body na wire for me oo
Baby Efoma
I want to be electrified oo oo oo
See make I tell you one thing
wanna love na on tintiiin
Ndidi wan make I sing
but na for you I dey sing this song
Odoyewu b3 so me mu b3 Fe ma
no make show you some loving
Odoyewu b3 so me mu b3 Fe ma
no make show you some loving nyeh!!
All I need is you by my side
Menfa Obiaa nka wo hun Odo e
All I need is you by my side
You don dey make my head Dey
kolo kolo
Ooh My baby Efoma
Girl you body na wire for me oo
Baby Efoma
I want to be electrified oo oo oo
Baby Efoma
Girl you body na wire for me oo
Baby Efoma
I want to be electrified oo oo oo