
How Far? Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2024
This song is not currently available in your region.
Try the alternative versions below.
Alternative versions:
Lyrics
How Far? - Eminentboyy AWD
...
Arealmata
How u dey oh? my bruda
How e dey be u for corner
Mi dey feel u from this side
U dey feel mi nor deny am ( no deny am oooh)
Dem dey judge eee ur mata
U dey find money ignore am
Ese lafin wa koto sonu
So no let dem dey pressure u
Wild Dawg say how far?
Kilòn sòr wa kilèn fà
Na mi dey push harder
Mind my business e dey gimme paper
Silent Killa ( kònbe)
Producer wey dey gimme beat
No dey ever tire
( Karspal On D Beat)
Shey u dey hear am
E dey ginger mi n u
Shey u dey feel am oh
Talkins