Body & Soul Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
Body & Soul - Emmkid
...
Wa
Kilode
Mehosisu
Sharpguyh
E tey e tey
Ta e tey e tey
Ta e don tey wey I start music
Emw
Wey I start music
Ya
Wayo
Wayo
Bu!
Ije
Egwu
Wayo
Wayo
Bu!
Ije
Owa
(wayo wayo bu! Ije)
Wayo wayo bu! Ije Egwu
(Wayo bu! Ije Egwu)
Wayo wayo bu! Ije owa
(Wayo bu! Ije owa)
Person wey the find money
(Person wey the find money)
Shey you won make money
Shey you won dey find money
Sey you want to get money?
Eh
Person wey the find money
Shey you won to get money
Shey you won the find money
Shey you won to sell your soul
Wa
Na Body & Soul
Body & soul
I drop hit
The dey feelam for soul
The dey feelam for soul
Wa
Na body & Soul
Na body & Soul
I drop beydu
The dey feelam from soul
The dey feelam for soul
Sharpguyh
Port Harcourt
Port Harcourt
E don tey I no show back
Shey I no show back
Eh
Baba God
Baba God
Pick up the call
E don the Tey
E don delay
I can't explain
Sharpguyh
Wayo
Wayo
Bu!
Ije
Egwu
Wayo
Wayo
Bu!
Ije
Owa
(wayo wayo bu! Ije)
Wayo wayo bu! Ije Egwu
(Wayo bu! Ije Egwu)
Wayo wayo bu! Ije owa
(Wayo bu! Ije owa)
Person wey the find money
(Person wey the find money)
Shey you won make money
Shey you won dey find money
Sey you want to get money?
Person wey the find money
Shey you won to get money
Shey you won the find money
Shey you won to sell your soul
Wa
Na Body & Soul
Body & soul
I drop hit
The dey feelam for soul
The dey feelam for soul
Wa
Na body & Soul
Na body & Soul
I drop beydu
The dey feelam from soul
The dey feelam for soul
Sharpguyh
Person wey the find money
(Person wey the find money)
Shey you won make money
Shey you won dey find money
Sey you want to get money?
Eh
Person wey the find money
Shey you won to get money
Shey you won the find money
Shey you won to sell your soul
Wa
Na Body & Soul
Body & soul
I drop hit
The dey feelam for soul
The dey feelam for soul
9ja to sokoto
Wa
Na body & Soul
Na body & Soul
I drop beydu
The dey feelam from soul
The dey feelam for soul
9ja to sokoto oh......