Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Pami

Pour me more sir mm

Why me o

Matter for my head no dey finish so

on God

Pami

Pour me more pami aah ahaanah

Why me o

Matter for my head no dey finish sooo


My ways

Shey you go dey bend am to my ways tonight

At my place

Omo she no dey complain

Now giving her somizorr

Body don dey etampumulate

But zenn ano go touch again

Zenn ano go zenn ano go touch again

Ahaahah


Take me slow

Take me down

Take me slow no dey pressure me

Giving me artificial loving

Why you dey come to dey injure me

The ano know

Then ano know say you wan go to tripoli

Journey overseas you want see something

Then you better find somebody

Take me slow

Take me downnn

Take me slow no dey pressure meeaa

Giving me artificial loving

Why you dey come to dey injure me o

Then ano know

Then ano know say you wan go to tripoli

Journey overseas you want see something

Then you better find somebody


Mama o mama you are taking all over my soul

Nada o nada me ano fit to give up my own o

Mama o mama you are taking all over my soul o

Nada o nada me ano fit to give up my own o


Me ano go touch again (no way)

Something must to kill a man some day but

Me ano ago touch again (no way)

Mea me nyɛ bioommm oo

Me ano go touch again (no way)

Something must to kill a man some day but

Me ano ago touch again (no way)

Mea me nyɛ bioommm oo


Odo se onhwɛ obiaa

Me dane me ho kraa mea me cantona

Do am how she likes

That's not a surprise

The way she bend over

Kɛ ntsɛ lɛ nɔɔ

Then she come over

But zenn ano go touch again

Zenn ano go zenn ano go touch again

Ahaahah


Take me slow

Take me down

Take me slow no dey pressure me

Giving me artificial loving

Why you dey come to dey injure me

Then ano know

Then ano know say you wan go to tripoli

Journey overseas you want see something

Then you better find somebody

Take me slow

Take me downnn

Take me slow no dey pressure meeaa

Giving me artificial loving

Why you dey come to dey injure me o

Then ano know

Then ano know say you wan go to tripoli

Journey overseas you want see something

Then you better find somebody

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status