Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Journey of a thousand miles, ese ma lemi fin sha

Na God be my Google map

Na God be my own driver

Hope say you dey learn life

Hope say you dey learn scam

Hope say you dey check time

I hope your time never pass

Ramota iro lon pa

We fuck but I no come inside

Sorry I just come online

Nah CSP I go buy

Occupation mi nah scam

Wetin I dey find na raba

I put my trust in Allah

Pe ghost client marin wa

Can't let my mummy down

I don make promises to her

Range Rover funfun, white, na ihn I wan buy for her

Now hustle con dey hard

Na why boys con dey high

BTC sef con dey crash

A whole grown man con dey cry

No joy for the raba

Boys dey bomb day and night

Can't wait for the God's time

Omo oro ya pe baba

Omo oro ti pada de (big boy)

Rashida rora waka

Ibi toba dun loman like

Oma fi eh shey irapada


If you dey think say you pass me, you no pass my God

No competition, emi hustle lor

And make I prosper, you know that's my joy

Omo olorun emi maje lor

Shebi wo lodami

Jor kodoju totaaamii

Even hustle hard mio le gbaleloo

Go hard I get home no more

Hope say you dey calculate

Aimoye odo baba tati de

For this side, kodesi holiday

Listen well, kode gbomiyee

Hope say you dey calculate

Aimoye odo baba tati de

For this side, kodesi holiday

Listen well, kode gbomiyee


Been a while I went to church

Been a while I talk to God

Been a while I see my mom

Just because the hustle dull

Just because the hustle dull

All this niggas con dey bob

Judasi sef wan dey talk

Betrayal sef con dey judge

Omo Olohun no dey phor

Very soon the boy go ball

Ogo lo tan no be touch

Ke enemies ko ori bu soun

Wire check kon dey drop

My ex girl kon dey watch

Man pull up in a Porsche

Dem say we don bribe the God


Ologbon lolode

Onidan loloshey

Jor ma join olote

Not everything wey eye see, you go tell (Stop capping bro)

Mokoleku kan kan kan

Maja bimio ri kokoro

Adura mini ko koko gbo

Malowo yen dan dan dan


If you dey think say you pass me, you no pass my God

No competition, emi hustle lor

And make I prosper, you know that's my joy

Omo olorun emi maje lor

Shebi wo lodami

Jor kodoju totaaamii

Even hustle hard mio le gbaleloo

Go hard I get home no more

Hope say you dey calculate

Aimoye odo baba tati de

For this side, kodesi holiday

Listen well, kode gbomiyee

Hope say you dey calculate

Aimoye odo baba tati de

For this side, kodesi holiday

Listen well, kode gbomiyee

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status