![Amen (feat Chiika 100%)-(1)](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/05/10/7af22798350242d08edff0b4352d990e_464_464.jpeg)
Amen (feat Chiika 100%)-(1) Lyrics
- Genre:Gospel
- Year of Release:2018
Lyrics
AMEN
In the name of Jesus
Amen
God go bless you come
A bibigigi
Open the doors
So much for you
So never give up
So never worry
Always hold on
In the name of Jesus
Amen
Say yeah
In the name of Jesus
Amen
Everybody yeah
My papa name e carry weight o
Idiokoko my papa name still carry weight o
Before and now my papa name dey open gate o
Oya make we run come to church abeg no late o
Yelelele
Him go heal you
Him go protect
Open your doors
Keredikedikedike
Make you no fear
Make you decalre
Amen amen amen
In the name of Jesus
Amen
Say yeah
In the name of Jesus
Amen
Common everybody
Make we leave our burdens
To Celebrate our daddy
Wey dey bless us gladly
In the name of Jesus
Amen
Say yeah
In the name of Jesus
Amen
In his name
You can be free
Chains are broken
Broken and shattered